Economic Story in Pidgin English - Four Priorities for the Nigerian Economy in 2021 and Beyond

1 de feb. de 2021 · 20m 38s
Economic Story in Pidgin English - Four Priorities for the Nigerian Economy in 2021 and Beyond
Descripción

Una welcome to NESG Radio. This na the ogbonge radio channel wey we dey bring sabi people to tuk solution to better the life of Nigerians. Today we get Wilson...

mostra más
Una welcome to NESG Radio. This na the ogbonge radio channel wey we dey bring sabi people to tuk solution to better the life of Nigerians.
Today we get Wilson Erumebor. Wilson be Oga economist for the Nigerian Economic Summit Group.

Wilson go yarn us sake of sey the ochara report wey NESG just carry comot. 2021 Macro Economic Outlook Report.

Wilson welcome. Make we first sidon look Nigeria economy for the year two thousand and twenty. Nigeria chook head for anoda economic recession gbege since two thousand and sixteen. Market begin cost wey you dey call inflation rate. Money dey reduce for government kolo, wey oyinbo call external reserves, even naira begin dey call dollar oga, and other foreign money don cost pass naira. How we take find we country for dis gbege?
mostra menos
Información
Autor Africa Business Radio
Página web -
Etiquetas

Parece que no tienes ningún episodio activo

Echa un ojo al catálogo de Spreaker para descubrir nuevos contenidos.

Actual

Portada del podcast

Parece que no tienes ningún episodio en cola

Echa un ojo al catálogo de Spreaker para descubrir nuevos contenidos.

Siguiente

Portada del episodio Portada del episodio

Cuánto silencio hay aquí...

¡Es hora de descubrir nuevos episodios!

Descubre
Tu librería
Busca